Paul Chisom – Baba Na You Lyrics

Deal Score0
Deal Score0

Paul Chisom – Baba Na You Lyrics

Baba na You
Love gi dikwa egwu
( Your love is amazing )
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Because everything ( Na You )
Everything I do ( Na You )
Even when I wan enjoy ( Na You )
Even when I cry ( Na You)
When I fall yakata ( Na You )
When I stand gidigba ( Na You )
Kedi kere di ke ke ( Na You )

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh
Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh

I can’t live can’t be without You  ( Without You )
I can’t sleep I can’t wake without ( Without You )
Cannot live cannot be without You ( Without You )
You’re the source of my strength

 

Get More Songs And Lyrics by Paul Chisom

 

Paul Chisom – Baba Na You

[download id=”93608″]

Hits: 0

Tags:

Noble J. Ozogbuda
Show full profile

Noble J. Ozogbuda

Noble J. Ozogbuda, is a Full Time Blogger, Web Developer; {Blogspot & WordPress} and also a Student of the Word Of God, Learning and Training, for the Purpose of The Kingdom Of God. Noble J Ozogbuda is the Rightfully Owner of NECTES COMPANY NIGERIA UNLIMITED. Which under take Computer and GSM Mobile Maintenance and Repairs. He love to be creative and not to sit down tight in His house doing nothing. Find Noble J Ozogbuda @: Facebook || Twitter REMAIN BLESSED AS YOU VISIT MY SITES!!!

NgospelMedia.Com
Logo