NgospelMedia.Com is The No. 1 International Urban Gospel Media Website, The Largest Repository of Your Favorite Gospel Entertainment Website, Worldwide, Nigeria. We Published Latest Nigerian and Foreign Gospel Music Downloads, Videos; Lyrics, Artiste Biography, Daily Devotionals. NgospelMedia is mainly a Christian Website, as the Domain Name Speaks; Gospel; Which is also tagged as a Gospel On-line Ministry for Souls Winning...
Chioma By Beverly Oh Lyrics and video
SONG TITLE : Chioma
Chioma By Beverly Oh Full Lyrics
Brother smile cause you no know tomorrow, but Oluwa guide you oh
Nne, sister smile cause you no know
Tomorrow until God surprise you o eh
God wey do am for me
E go do am for you (for you)
I go lift his name up high cause na him dey give me life
God wey do am for me
E fit do am for you
Join me as I give him all the praise yeah
Chioma eh, Chioma eh, Chioma eh
Chioma eh eh, Chioma eh, Chioma eh,
Chioma eh, Chioma eh eh
E le le
Hmm
I am that I am
I thank the Lord for making me the person that I am, am
You changed my whole life
You turn small girl to very big madam eh
Na God, Na God dey do am for me
Dem say na jazz eh, dem say na jazz eh
But dem no know na God, na God dey do am for me
He give me big money, I buy moto for mommy
Ehe ehe
Chioma eh, Chioma eh, Chioma eh
Chioma eh eh, Chioma eh, Chioma eh,
Chioma eh, Chioma eh eh
Ngwanu tebe egwu
Tebe egwu
Tebe egwu
Tebe
Ngwanu tebe egwu
Tebe egwu
Tebe egwu
Tebe
Ngwanu tebe egwu
Tebe egwu
Tebe egwu
Tebe
Ngwanu tebe egwu
Tebe egwu
Tebe egwu
Tebe egwu
Ngwanu
Brother smile cause you no know tomorrow, but Oluwa guide you oh
Nne, sister smile cause you no know
Tomorrow, until God surprise you o eh
God wey do am for me
E go do am for you (for you)
I go lift his name on high cause na him dey give me life
God wey do am for me
E fit do am for you
Join me as I give him all the praise yeah
Chioma eh, Chioma eh, Chioma eh
Chioma eh eh, Chioma eh, Chioma eh,
Chioma eh, Chioma eh eh
E le le
Hmm
The Video